(Lyric video) Zoro – “Waka Waka LYRICS”

(Lyric video) Zoro – “Waka Waka LYRICS”

“Waka Waka Lyrics” – Song by Indigenous Rapper Zoro

Zoro presents the official lyrics video to his new song – ‘Waka Waka‘…

STREAM/

LYRICS

Giddem, giddemWi..Wi..Willis GiddemJe M’apelle Zoro Swag bagWill..giddem

I go Uganda (I go Uganda)Fine Uganda (fine Uganda)Scroll enter Rwanda (Rwanda)Nwanne Dina Mba (the lamba)

The kind Baka wey i see take me back to Uganda (go Uganda)I come through nobody breathe big baller like Black Mamba

I go dey waka wakaI too dey Waka wakaMy own na to waka wakaWakanda dey waka waka

Lagos to KampalaPermission to danganaDolce and GabanaLet the Babe wey no whine well dapada

First class ticket to Accra (Accra)Charly me no dey Jankara (Jankara)I just want Uwku, SarambaraIn the Coup like Thomas Sankara

Lavida Lavida, I dey pity my LiverSnapchat with statue MadibaJozi to Nairobi, Malawi, SativaIDGAF (I Don’t Give A Fuck) I’m on my Wizkalifa

Shabalaba Shebelebe Shabalaba lebelebe labalabaShabalaba Shebelebe Shabalaba

I go Uganda (I go Uganda)Fine Uganda (fine Uganda)Scroll enter Rwanda (Rwanda)Nwanne Dina Mba (the lamba)

The kind Baka wey i see take me back to Uganda (go Uganda)I come through nobody breathe big baller like Black Mamba

I go dey waka waka (waka waka)I too dey Waka waka (waka waka)My own na to waka waka (waka waka)Wakanda dey waka waka (waka waka)

VERSE 2My Head CocoaEyes like Gorilla in DR CongoTall like the Palms wey dey go for TogoHeart dey beat, Nigeria Agogo

Oga try dey build PyramidThen you go knowAfrican Salad or Roasted DodoAdjogan music for Porto NovoWakanda a banger, oya let it to blow

Turn off the light e still dey shineTurn on the light, Dey shine dey shine

Lupita Nyongo swag, you know the vibesVibe kon jam vibe, Vibe dey vibe

Shabalaba Shebelebe Shabalaba lebelebe labalabaShabalaba Shebelebe Shabalaba

I go dey waka waka (waka waka)I too dey Waka waka (waka waka)My own na to waka waka (waka waka)Wakanda dey waka waka (waka waka)

I go dey waka waka (waka waka)I too dey Waka waka (waka waka)My own na to waka waka (waka waka)Wakanda dey waka waka (waka waka)

Enjoy the animation below

[follow]

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *