Basketmouth f. Oxlade, Show Dem Camp – “Myself”

Basketmouth f. Oxlade, Show Dem Camp – “Myself”

Comic Entertainer, Basketmouth links up with Oxlade and Show Dem Camp for the release of this jam titled “Myself”.

“Myself” delivered by singer Oxlade and rappers- Show Dem Camp is a track off Basketmouth’s soon to be released ‘Papa Benji’ Soundtrack Album. The Ducktor Sett produced song talks about doing your Best, taking care of what you can handle as you leave the rest for others to handle.

Listen and Enjoy below

MYSELF LYRICS

OxladeI cant kill myself (no no no…)Otumopo no work for me oI go do the one I sabi oI go do the one wey dey work for meWey dey work for meYou know say I cant kill myselfI go do the one wey I sabi do oI no cut another man cut according to my sizeI no go cross road wey dem put hazardous for light oNo no no

As you can see I dey my own laneYou can see I no dey send nobodyOdumebi I dey do my thingI Dey mind my business dey go o

Olofofo wan spoil my market oShoboleyoke dem worry my plans oBut them no know say me am serving a Living God oElelele

Olofofo wan know wetin I doShoboleyoke fe mo idi abajoBut I no they put mouth for wetin dem no send me

But I no no why oIf I do this dem go say that oIf I say that them go do dis oAnything I do dem dey police oAll una dey enter my biz oIf I do dis dem go say that oIf I say this dem go do that oAll una wan scatter my plans plans o

[Chorus]I cant kill myself (no no no…)Otumopo no work for me oI go do the one I sabi oI go do the one wey dey work for meWey dey work for meYou know say I cant kill myself o

[Show Dem Camp]Omo whats the plan thoughTell me whats your angleMake a couple of jams now dey calling me the man broMade it with my gang so they couldn’t understand showAim for the stars no telling when you land o

All happens suddenlyOld school dey bench floorNow its Palmwine thats the sound men broBitch wan dey move and the boys don dey boozeCos the party don dey groove like a Sunday rendezvous

No be Lagos you knowProblem no they finishWe all wanna pop so I stay on spinningLife is a marathon just dey gat to pitch yourself for winningAnd faith in God is the key knocking doors off the hingesCos my health is my wealthI cant kill myselfPlay the card and leave to sell market like mile 12Flow like the ocean you might find pearlOx tell em

[Chorus – Oxlade]I cant kill myself (no no no…)Otumopo no work for me oI go do the one I sabi oI go do the one wey dey work for meWey dey work for meYou know say I cant kill myself oI go do the one wey I sabi oI no cut another man coat according to my sizeI no go cross road wey dem put hazardous for light oNo oooo

TY Mix

Download

[follow]

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *